NFC PHOTO OF THE DAY

Source: NIGERIAFILMS.COM
Click for Full Image Size

I don tire for this Boko Haram! Haba, Na Wetin?


God save dem say dem no try all this rubbish during my tenure.


Dem for no say I be proper military man.


Abeg make I sleep small jare.


Lol.